List of slaves

List of slaves
Wikimedia list article
One out of four statues wey dey show chained slaves for base of the Monument of the Four Moors for Livorno, Italy, wey dem fit be real slaves o.

Slavery be one kind social-economic system wey people dey suffer: dem no get freedom and dem dey force to do work or service without pay. Dem people wey dey in dis condition, we dey call dem slaves or enslaved people.

Dis be list of some important historical people wey na dem enslave for some time for dema life, dem arrange am from A to Z based on dema first name.


From Wikipedia, the free encyclopedia · View on Wikipedia

Developed by Nelliwinne